Black-African-American-Couple-Kissing

 

Quit distracting me. I am trying to write.

Una no try at all. I dey try concentrate but na love inTokyo una dey do.

Abi dem send you? Tell dem say I no dey house o. You no find me for house.

Na write I come write.

Abeg carry your romance go Wal-Mart.

Mschewwww!!!

 

P. S. By the time I finished composing this post, they were gone.

Ironically, it was the flies that chased me away that day.

 

*Picture: Pinterest

Pin It on Pinterest